Zinoleesky – Fuji Garbage Lyrics
Zinoleesky, Thrill out with a smashing brand new mind blowing single titled “Fuji Garbage”. Dive into the word catchy Lyrics.
Enjoy the Lyrics of “Fuji Garbage” by Zinoleesky
Listen below:-
DOWNLOAD MP3 [2.63 MB]
Zinoleesky – Fuji Garbage Lyrics
Rise up and dance
To my new fuji garbage
For all the boys wey feel my pain
Say I promise you won′t feel the same
Yeah
Just puff and pass
Maso di ago owo
Maso di chain
For all the girls wey dey my page
Say I promise you won’t feel the same
Eehhhh
Ba ti′e sare ati win
I’m rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
Ah
Ba ti’e sare ati win
I′m rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
Feel like am stuck in abyss
Why′s your dad getting all on our bize
Love it when you call me Azeez
She know the deal
She wan pass me her sis
Why’s your dad getting all in our business
You know I don′t like commitment
You know I like standing on business
He say wetin be your plan for my daughter
If you go break her heart ma pe olopa
Wetin be your plan for my daughter
If you go break her heart ma pe olopa
I say she sabi dance like poco
So me I wan knack am koboko
And then I get one show for morocco
If she no let me go motirogo
Ahh ahhh
Rise up and dance
To my new fuji garbage
For all the boys wey feel my pain
Say I promise you won’t feel the same
Yeah
Just puff and pass
Maso di ago owo
Maso di chain
For all the girls wey dey my page
Say I promise you won′t feel the same
Eehhhh
Ba ti’e sare ati win
I′m rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
Ba ti’e sare ati win
I’m rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
End Of Fuji Garbage Lyrics
Thanks for checking out Lyrics on NaijaChoice, We so much Appreciate you.
Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE
We ♥ you
Be the first to comment