Fido – Joy Is Coming Lyrics
Fido is back with another hit, “Joy Is Coming“—a vibrant track with lyrics full of hope and infectious energy. Dive into the word catchy Lyrics.
MP3 DOWNLOAD SONG
Enjoy the Lyrics of “Joy Is Coming” by Fido
Listen below:-
DOWNLOAD MP3 [3.05 MB]
Fido – Joy Is Coming Lyrics
DOWNLOAD MP3 SONG
Yee
Oosha!
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff you dey hiss
Comot body no dey disciplined
Put on shoe make you stand at ease
All your sorrow make you dance dem free
If he no be galala I go give dem Fuji
Wàn má jóooo
Ijó oooooo yeee
Ijó oooooo yeee
Ahhh
Moni ma Jo yeeee
Ijó oooooo yeee
If he no be galala I go give dem Fuji
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Moni early in da morning
Up nepa
Up nepa
Oluwa ti muná dé
Awon temi Shana wolé
Do me gently do me tender
Awon kele gbori wolé
Awon temi gbori wolé
Yeee
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff you dey hiss
Comot body no dey disciplined
Put on shoe make you stand at ease
All your sorrow make you dance dem free
If e no be galala I go give dem Fuji
Wàn má jóooo
Ijó oooooo yeee
Ijó oooooo yeee
Ahhh
Moni ma Jo yeeee
Ijó oooooo yeee
And if e no be galala I go give dem Fuji
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Moni early in da morning
Love me gently, love me tender
Up nepa
Up nepa
Oluwa ti muná dé
Awon temi Shana wolé
End Of The Joy Is Coming
Thanks for checking out Lyrics on NaijaChoice, We so much Appreciate you.
Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE
We ♥ you
Be the first to comment